My Name Is A-Zed S02E06 | Download Mp4

Video 2 years ago

Download My Name Is A-Zed S02E06

Synopsis: Omo.. e be like say Azeez don join bad gang pata pata o and I just dey pity am. Personally, I feel say this boy, den don rub something for him head. How trouble go just dey find you no matter how you try dodge am! No be jazz be that? Ko make sense now. Our resident fine boy Jamiu just dey drop some deep gems for this episode. CAN YOUR FAVE KIDNAPPER EVER AHAN! E be like say Azeez sef come start to dey add 2+2. I wonder wetin him go do when the whole Balikis and Jamiu gbege expose. Na fight like dat me I dey like watch. Wetin remain? Ehn ehn, that lie wey Dare follow Azeez lie don start to dey cast and Otunba and Efe - I don't even know wetin to talk again. Na just pure CRUISEEEE as Efe come mess up no print tweet today. Abeg I no fit start for this their story because Aki and Pawpaw no do reach this one.

If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's the Quality like?
Awesome for a normal mobile video file.
Download Video
GODZILLA 262.32Mb

Previous Episode

My Name Is A-Zed S02E05

Next Episode

My Name Is A-Zed S02E07

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Videos
[Promo / Trailer] - Charmed 2018 S02E06 - When Sparks Fly
video | 4 years ago

[Promo / Trailer] - Charmed 2018 S02E06 - When Sparks Fly

[Promo / Trailer] - FBI S02E06 - Outsider
video | 4 years ago

[Promo / Trailer] - FBI S02E06 - Outsider

[Promo / Trailer] - A Million Little Things S02E06 - Unleashed
video | 4 years ago

[Promo / Trailer] - A Million Little Things S02E06 - Unleashed

[Promo / Trailer] - New Amsterdam 2018 S02E06 - Righteous Right Hand
video | 4 years ago

[Promo / Trailer] - New Amsterdam 2018 S02E06 - Righteous Right Hand