"Allow ads" and Popups on Chrome to avoid redirection of your browsers.

My Name Is A-Zed S02E07 | Download Mp4

Video 3 years ago

Download My Name Is A-Zed S02E07

Synopsis: Sha as all of us predict Azeez wan join bad gang but even that one sef he no sabi do well. As me and Madam Yaz dey watch this episode if you see as I dey vex for am ehn but Yaz too get soft heart, she come dey pity am sef. Rubbish. No be only Azeez wan join bad gang o. Sapa don hook our Social Media Prefect and e be like say he wan sell out. But the lesson for this episode be say to join bad gang no be beans. This Otunba will not kill person for this show, una go laff tire today ? After this episode like this I no sure whether I suppose laugh or cry but one thing dey sure, E go BURST YOUR HEAD! Everything for Ajangbadi just dey scatter scatter and above all Uncle Mufu IS NOT YOUR MATE!

If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
If redirected elsewhere, click back and try download again.
Download Video


️ 🔗 Report page

Previous Episode

My Name Is A-Zed S02E06

Next Episode

My Name Is A-Zed S02E08

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes