"Allow ads" and Popups on Chrome to avoid redirection of your browsers.

My Name Is A-Zed S02E11 | Download Mp4

Video 3 years ago

Download My Name Is A-Zed S02E11

Synopsis: Ehn hen... Otunba don vex finish o, him just dey remind me of general Pere for that Big Brother House. See authority everywhere and Efe no fit escape am because na for this episode he come see Otunba true colour. It’s like Balikis sef don finally grow her own liver. After she shouted on Azed last week, this week na another one. This family and their wahala children sha. Uncle Mufu dey o and I no even fit talk as this one take end for am because o ga ju. Princess and Jamiu also showed face in this episode so e sure you say na blockbuster. Before I go, I go just warn una say blood dey this one o.

If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
If redirected elsewhere, click back and try download again.
Download Video


️ 🔗 Report page

Previous Episode

My Name Is A-Zed S02E10

Next Episode

My Name Is A-Zed S02E12

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes