"Allow ads" and Popups on Chrome to avoid redirection of your browsers.

My Name Is A-Zed S02E12 | Download Mp4

Video 3 years ago

Download My Name Is A-Zed S02E12

Synopsis: This episode na di ultimate kasala where all the mighty and powerful men for Ajamgbadi come jam head together. Jamiu na hard guy hard guy but after Otunba enter am finish, him still go jabo but the one way shock me pass na how A-Zed and another innocent soul come waka come this express like egungun. I no too fit talk make I no spoil every but this episode get gbish, e get gbas, e get gbos, e even get mwuen mwuen for all of una wey like soft soft things. I know sey una no go allow us rest for season 3 after this episode so make I begin go beg awa oga for all of us.

If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
If redirected elsewhere, click back and try download again.
Download Video


️ 🔗 Report page

Previous Episode

My Name Is A-Zed S02E11

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes